Controversial Nigerian singer, Habib Okikiola, popularly known as Portable has clarified the situation regarding his collaboration with Dammy Krane, a rival of Afrobeats Grammy nominee, Davido.

Taking to his Instagram, he stated that he didn’t intend any disrespect toward the music star, emphasizing that his involvement was solely on a track featuring Dammy Krane.

Portable also alleged that he was not compensated for his contribution, accusing Dammy Krane of exploitation.

He urged those attempting to sour his relationship with Davido not to interfere, expressing gratitude towards Davido as his benefactor.

“Me and anybody no sing to insult Davido. That’s how I was with Davido and people called him saying I sang with Dammy Krane to insult him. Na him feature me oo and he didn’t even give me feature money. He rip me. So abeg o, no allow my helper run from me because of you”.

In his words;

“Hello ladīes and gentlemen, e no go spoil for you my people. E get one video wey I see online wey Dammy Krane dey insult Davido, nothing concern me if you and Davido dey fight. Why be say anything you wan insult Davido you go dey play music wey me and you do under? Shey we sing the song to insult Davido? Davido was once my helper and he’s my helper and e go still help me. You want to cause fight? If you’re fighting with Davido that’s different.

“You called me for featuring, did you pay me? You didn’t pay me. When I asked you, you said until Davido pays you before you pay me, and you know I am not alright. I packed my boys come, no be korope one-room you dey for Lekki? You no get money nau, na only table water, you give us food? No be me bring producer.

“Make you follow my boys wey I sign you say you no dey follow people as per superstar no dey follow people for Instagram, how your helper go take follow you? Now you dey fight your helper. Una go dey with people, before you know una go fight and start ranting, must you rant? Your guy dey make am, why can’t you make it? Come! Don’t use me! Don’t cause problems between me and Davido. Why you go dey use song wey me and you do dey insult Davido? You were playing the song underneath, you want to gain my fans? Make my fans go dey fight Davido? If you people are fighting that’s different o, me and Davido no fight!”.